Lirik

Alujo nor dey do Gra Gra Eh nor dey do Gra Gra Biggie man nor dey do Gra Gra Eh nor dey do Gra Gra Alujo nor dey do Gra Gra Eh nor dey do Gra Gra Biggie man nor dey do Gra Gra Shallipopi dey stagger now o Back then wey dey Gyrate me (Gyrate me) They underrate me (underrate me) And now dem dey Imitate me (Imitate me) All my music they anticipating Back then wey dey Gyrate me Now when I enter they be Vibrating Omo na cash I be counting Cheques I be signing They never try to keep waiting For this country wey we dey so Nor trust on anybody anybody fit gbas o People dey craze o na money we dey Chase o Make I wire wire your aza just in case o Sit down make we gist all this Constant Hustling turning me to a beast I for like make we out leg for Inside One jeans People dey ask me awok ni o Cashy Cause enemies they chasing me They nor fit to catch me Turn up turn up only big men Turn up If you hear story o Lock up Nor dey tell people Cause you fit go fuck up Alujo nor dey do Gra Gra Eh nor dey do Gra Gra Biggie man nor dey do Gra Gra Eh nor dey do Gra Gra Alujo nor dey do Gra Gra Biggie man nor dey do Gra Gra Shallipopi dey stagger now They be trying to bring me down But they nor fit to stop me They be trying to bring me down But they nor fit to stop me Where's the love? Shallipopi Ohh
Writer(s): Oluwadara Olaoluwa, Shallipopi Ndlovu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out