album cover
Security Boy
4
Afro-Beat
Security Boy dirilis pada 3 November 2023 oleh Afro Casano sebagai bagian dari album Security Boy - Single
album cover
Tanggal Rilis3 November 2023
LabelAfro Casano
BahasaEnglish
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi
BPM100

Lirik

Abi u dey craze o
I know we started from the ghetto
That security boy e don get oh
Why u dey do anyhow
All this people wey you see dem get life
All this people you dey treat anyhow
Dem get wife, dem get hope, dey gat future too o
No dey go anyhow (Eh eh)
Table fit go turn at anytime
You no be my God you can never know tomorrow
I no get today i go surely get tomorrow
Back inna the days i dey hustle
Omo na by grace no be muscle
Security boy e don dey pop two
Two two bottles for my hustle
Back inna the days i dey hustle
Omo na by grace no be muscle
Security boy e don dey pop two
If dem doing one me i go do two
Ehhh yeh yeh
Back den na security job i dey do
Security job i dey do
Shey u know say na security job i dey do
Security job i dey do
Omo back den o gate man boy i dey do
Security job i dey do
Security security security boy i dey do
Security job i dey do
Fresh boy i don pass their mama
Give me two bottles give one to their papa
Afro casano na my matter dem dey quanta
Glory be to my Jah Jehova ye ye yeh
Who be your mate o (Mate o mate o)
Abi u dey craze o (Abi u dey craze o)
I know we started from the ghetto (Ghetto)
That security boy e don get o (Get o)
Back inna the days i dey hustle (Hustle hustle)
Omo na by grace no be muscle (Muscle muscle)
Security boy e don dey pop two (Pop two eh ehh)
Two two bottles for my hustle (Kilode o)
Back inna the days i dey hustle (Hustle hustle)
Omo na by grace no be muscle (Muscle muscle)
Security boy e don dey pop two (I dey pop two pop two)
If dem doing one me i go do two (I go do two)
Ehhh yeh yeh
Back den na security job i dey do
Security job i dey do
Shey u know say na security job i dey do
Security job i dey do
Omo back den o gate man boy i dey do
Security job i dey do
Security security security boy i dey do
Security job i dey do
Back den na security job i dey do
Security job i dey do
Shey u know say na security job i dey do
Security job i dey do
Omo back den o gate man boy i dey do
Security job i dey do
Security security security boy i dey do
Security job i dey do
Back den na security job i dey do do oh ehh
Security job i dey do o
Security job, na security job i been dey do
Oya call me Damian Wan
Afro Casano
You already know
Written by: Damian Nkem Patrick
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...