Lirik

Ahn, ahn-ahn, ahn (Bhadman, Bhadman Rhedi) Boy Ranking Early wey mi wake, I go down on my knees And I pray for my needs Jah listen to my heart Amen to my prayer, as I dey do my thing I know say some still dey doubt how I wan take do am But, me never forfeit 'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist So, I'm not in haste, I been dey wait (wait) It's been a while, I been dey meditate (been dey meditate) I know say me I go elevate (elevate) So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (make dem no dey underrate) Very soon, say the boy go elevate (go elevate) Say amen to my prayers, make e no dey late (Make e no dey late na) Through grace, me ah grow from grass And I got different stories for the scars Incase you dunno, my mission is so wild No be say me distance, na kaluba I dey find Me, I stay strong even when me know say the journey long (even when me know say the journey long) Me hustle more, I give no excuse (no excuse) When I dey for mi grind, awon, won re'ju (won re'ju) One mind, I no say Baba dey my side You know na big win if I make Mama Dada proud Steady doin' big things before I clock 35 (Me, I stay strong even when me know say the journey long) (Me hustle more, I give no excuse) (When I dey for mi grind, awon, won re'ju) Eh, eh-eh, eh Early wey mi wake, I go down on my knees And I pray for my needs Jah listen to my heart Amen to my prayer, as I dey do my thing I know say some still dey doubt how I wan take do am But, me never forfeit 'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist So, I'm not in haste, I been dey wait (wait) It's been a while, I been dey meditate (been dey meditate) I know say me I go elevate (elevate) So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (make dem no dey underrate) Very soon, say the boy go elevate (go elevate) Say amen to my prayers, make e no dey late (Sunshine on the Mix)
Writer(s): Writer Unknown, Ahmed Akinbiyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out