Lirik

Mm-ah Ohh-oh Mm-mm, mm-ah (Spyyy, Spyyy) Oh, oh, yeah 'Midoh, 'Midoh, 'Midoh Oh-oh, oh-ohh, oh-yeah Oh-yeah Bad man just wan love you (yeah-yeah) Bad man no fit tire (ayy) I no fit say I dey like, it's normal But, your body fire down (but, your body fire down) And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no) I go start wahala gan (no-no) E go burn their father gan Omo toh fine, omo toh shan What you gon' do for me? (what you gon' do?) I don't even care if na threesome Tori o fi idiyen yi mi l'ori (uh-uh, uh) I need a girl wey no waste time Girlie wey no waste time Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn I need a girl wey no waste time Girlie wey no waste time Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn And, if you dey close, you go see the sign When we rough, boy go see the light One of us two when I check the time Ayy, nobody get two lives Everybody looking for that one person One person wey no go close kitty When they lock us all down She go hold your back and make sure say you're alright I get one kele wey love me for Ghana Only thing she wants is my new designer She no dey come out, no man fit to sight her She rolls my weed and I pass her the lighter Sokoto (ahh), she dey my body like shokoto Me and you forever, we go jogodo Bad man no rush, take it slow, slow, slow Bad man just wan love you Bad man no fit tire (oh no) I no fit say I dey like, it's normal But, your body fire down (but, your body fire down) And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no) I go start wahala gan (no-no) E go burn their father gan Omo toh fine, omo toh shan What you gon' do for me? (what you gon' do?) I don't even care if na threesome Tori o fi idiyen yi mi l'ori (uh-uh, uh) I need a girl wey no waste time Girlie wey no waste time Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn I need a girl wey no waste time Girlie wey no waste time Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn And, if you dey close, you go see the sign When we rough, boy go see the light One of us two when I check the time Ayy, nobody get two lives And, if you no close, you go see the sign (you go see the sign) I go see the light (I go see the l-ight) Quarter past when I check the time (mm-yeah) Nobody get two lives You know Blaze, you go see the sign (you go see the sign) They go see that light (see that light) Quarter past when I check the time (ayy) Nobody get two lives, two lives, two lives, yeah Oh-wey, oh-wey T.I Blaze 'Midoh, omo
Writer(s): Ogbemudia Emmanuel Aganmwonyi, Akintunde Abiodun Timileyen, Raphael Kofi Attachie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out