album cover
Dnd
album cover
Dnd dirilis pada 21 November 2023 oleh Rollins RML sebagai bagian dari album Dnd - Single
21 November 2023
LabelRollins RML
BahasaEnglish
BPM115
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Video Musik

Video Musik

Lirik

“Steady Banger“
Low Vocal
Jah, jah, jah,
Protect me,
Make dem no poto, poto me (2x)
First Verse
I getti many enemies,
Wey want to put me for my knees,
One dey do me witchy, witchy,
But I’m covered with blood of jah,
Dem talk say I too dey do,
Be like say I do ju ju,
Benin boy sef don confuse,
Shabi na boju boju,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
Second Verse
Pour me holy water,
Coolu my temperature,
If no be jah,
I for don die,
Then I’d be history,
But we moving further,
Stand on the solid rock,
Mula coming steady,
No go reason Pablo,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
KILLA!!!
Written by: Rollins RML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...