Lirik

OGOGORO All my life I've never seen A pretty being Your my Queen All I need Bear my Kids yeah yeah You bring me my fantasy Can't you see My love is real Calm down My love e nor be politics eh E nor be politics oh oh oh Ronke I really Care Other girls dem busy body But I nor send them When it comes to spend my money Na you come first Cus when I nor get any penny Na you Dey here They nor fit Understand wetin I Dey feel o Gyalololo They nor fit Understand wetin I Dey feel o Gyalololo Olololo Gyal na your love Dey high me Ogogoro See me I don Dey act like I don Kolo If not be you Dey by me I go miss road, I go miss road oh oh Oya babe wait Nor need to go babalawo house o Normally this Love e be like Jazz O Oya babe wait Everytime you come around my house o You Dey make my BP Just Dey rise Oo No need to doubt our time Na our time Na make our two connect at one instance Any man come say we go dig am Say na your loving be my solution solution They nor fit Understand wetin I Dey feel o Gyalololo They nor fit Understand wetin I Dey feel o Gyalololo Olololo Gyal na your love Dey high me Ogogoro See me I don Dey act like I don Kolo If not be you Dey by me I go miss road, I go miss road oh oh I go miss road my baby My baby boo, my baby
Writer(s): Okiemute Okotete Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out