Dari
PERFORMING ARTISTS
Figo500
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ojedokun Faruq Olaniyi
Songwriter
Lirik
(High Low)
Oh-ah
Say them call me Figo yeh, yeh
Lowkey I dey see many things
Bear with me like I sip Heineken
Omo say na this kind life wey no get pity
Buh na one story wey get many scenes
Story wey get many scenes
Them say them dey see me for Cele, them see me for mosque
I no follow dem do Elon Musk
Them think say my time no go come
And then if I start to dey yan, them go think false
Na them dey pursue me for work
But if I start to dey talk basket go full
God is able
I'm available (I'm available)
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu
God is able (God is able)
I'm available
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu, yeah, yeah
Me I be my hood hero
'Cause I sleep I no sleep, I dey find paper
Omo no go try me oh
'Cause if you no show I go call Hadiza
Oh wawa o, bere mole kojo dada
Presidenting eyan say baba
Rodo l'omo ani otata
Freelance I dey do my thing
I be alien no be human Being
Them dey find me for the overseas
Kilonso? Mio gbo Latin
Ask them say na who I be o
I be young boy wey dey do man thing
Emi no stress, I dey find my P
Baba God na you I see
God is able
I'm available
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu
God is able
I'm available
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu, yeah, yeah
God is able
I'm available
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu
God is able
I'm available
Olorun maje ka'resu
Olorun maje ka'resu, yeah, yeah
(Oh, it's Toblez mix)
Written by: Ojedokun Faruq, Ojedokun Faruq Olaniyi