Lirik

Far away oh Far far Far away oh Far away oh Far far Far away oh Far away oh Far far Far away oh Ah ah ah ah Angela Na you be my sexy diva Call Bella Tell am make she park her load go Go far away Angela Angela Angela You are my sexy diva My diva My diva Call Bella And call her Tell am make she park her load go Go far away Girl I need you You Dey high me Pass that thing wey dem roll Oh oh All my heart knack tikati when you show When you show This love is something baby I cant leave oh You have given me something And I cant let go Oh oh Na only you Dey my mind No other girl for behind This our love ride or die Baby mi malo wyn You no see I dey shine Dey shine Plenty things I fit buy for only you Angela Na you be my sexy diva Call Bella Tell am make she park her load go Go far away Angela Angela Angela You are my sexy diva My diva My diva Call Bella And call her Tell am make she park her load go Go far away If loving you is a crime girl Am ready to go jail I will be up all day Praying to see your fine face again oh Girl I cherish you You Girl I gbadu you You Girl this love is true True Let us do the do Na only you I need I need no other person Na you Dey make me happy Even when I dey sick Ghahu lekpa like this Show dem say you sabi Do the do Do the move Skri be du Angela Na you be my sexy diva Call Bella Tell am make she park her load go Go far away Angela Angela Angela You are my sexy diva My diva My diva Call Bella And call her Tell am make she park her load go Go far away Chee
Writer(s): Fridly Nation Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out