Video Musik
Video Musik
Dari
PERFORMING ARTISTS
DJ YUNG Q
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adekunle Mojeed
Songwriter
Quadri Adekunle
Songwriter
Ahmed Fizu Mohammed
Songwriter
Lirik
Dem dey lie
If dem tell you say you no try
For your mind you suppose know
Say you sef Dey try
Me myself I Dey try
No let somebody wyne you
Problem no dey finish
Free your mind stay litty
Man no get limit Brace yourself
Make you stand like jiggy
Problem no dey finish
Free your mind stay litty
Man no get limit Brace yourself
Make you stand like jiggy
Hold your God
Face your work
Don't say much
Hate no man
Make you show some love
I no dey do too much
I no dey like noise
I want my money long
Make e Dey make I get enough
Omo ologo bí star
I know say me I bad
You no fit test me sha
No dey do like that
I Dey lead by far
Omo ologo bí star
I know say me I bad
You no fit test me sha
No dey do like that
I Dey lead by far
Dem dey lie if dem tell you say you no try
For your mind you suppose know
Say you sef Dey try
Me myself I Dey try
No let somebody wyne you
Problem no dey finish
Free your mind stay litty
Man no get limit Brace yourself
Make you stand like jiggy
Problem no dey finish
Free your mind stay litty
Man no get limit Brace yourself
Make you stand like jiggy
Omo ologo bí star
I know say me I bad
You no fit test me sha
No dey do like that
I Dey lead by far
Omo ologo bí star
I know say me I bad
You no fit test me sha
No dey do like that
I Dey lead by far
Dem dey lie
If dem tell you say you no try
For your mind you suppose know
Say you sef Dey try
Me myself I Dey try
No let somebody wyne you
Written by: Adekunle Mojeed, Ahmed Fizu Mohammed, Quadri Adekunle