Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Dtwins
Dtwins
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nnadozie Peter Okonkwo
Nnadozie Peter Okonkwo
Songwriter

Lirik

Ummmmmmm nooo eeeh
Dtwins again
 Mmmmmm
Na you de make me de wan go alter
Make I marry you, marry you proper
Lie lie you no go suffer
cos I promise to be your lover
Hook: put me call , I’ll be on my way
No go do wetin Jonny do Alade
Be your Portharcourt singer Omalay
Come make I take you far away
(2✖️)
Chorus : Carry my love dey go
You deserve it all, you deserve it all
My baby , you deserve it all
(2✖️)
Verse 2 : wetin you cook ? Me I go chop
With you my body fit relax
Na I choose I don decide
Nothing wey go fit divide
Like my mariwana,
Carry me go were I no go bother
Girl you Dey make bad man de wonder
At your service, your undercover
Hook: put me call , I’ll be on my way
No go do wetin Jonny do Alade
Be your Portharcourt singer Omalay
Come make I take you far away
(2✖️)
Chorus : Carry my love dey go
You deserve it all, you deserve it all
My baby , you deserve it all
(2✖️)
Written by: Nnadozie Peter Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...