Video Musik
Video Musik
Dari
PERFORMING ARTISTS
Surrex
Performer
Magnito
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
PhrizSounds
Producer
Lirik
Haba do do
Phrizsound
Go by the name Surrex
S U double R E X
Wavegod
Shiaa
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
Steady on the grind me I no wan carry last
Make money long Like say na match pass
Oluwa I still Dey come up No be me sabi pass
If e tight, abeg make I still pass
E go better e go better I nearly ask God when (Chai)
Plan my year I carry book and pen
Save me like Daniel For inside lions den
I Dey thank God for growth No be so e be back then
No sleeping on a bike You can't even take a nap
You know how many times they say I no sabi rap
I be like custard All these rappers them be pap
Money dey so I no go ever sap (scam god)
One time for the one time
Two time for the two time
For the people wey give me tough time
Three times and fourth time
For the people wey give me good time
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Nobody can change a thing
Seventeen plus two can change eighteen
If I dey ball anyhow that one na J.J thing
Isakaba that one na Sam Dede film
We don buy everything we need all the necessities
Enter London, Dubai enter better cities
Enter for Accra spend better cidis
Orobo please don't let lekpa see this (fresh out)
We don remove slippers finish enter canvas
And pikin remove napkin enter pampers
Comot body cus Emeka wan pass
Everything wey I wan talk no fit enter one verse (fresh out)
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year


