Dari
PERFORMING ARTISTS
Pal Jagz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AKEME JASPER
Songwriter
Lirik
Ijaw Finest
Ah
Uh uh uh
Uh yeah
Yes yes yor
What you saying
The man like EBII dey ya so Akuuus
You don\'t know now you know
Uh wo wo baby o
Uh wo wo wo yeah yeah,
So many girls I don see
Nobody fine pass you
Na you dey give me energy
Na you dey give me steady rhythm
So many things man have been through
Nobody feel my pain eh
When I dey with you
Girl I feel okay okay okay
My mama tell me say
I no go see girl wey fine pass you
Ebi-ere when I met you
Birekpo-enabeine
Oh oh oh oh oh
I\'m in the mood
When I dey with you
I feel good
I no go lie
I must to marry you
I must to marry you you you you you
Girl na you go born my baby o
Me and you sef go marry o
Forget this people wey dey soji o
Forget this people make dem soji o
Girl na you go born my baby o
Me and you sef go marry o
Forget this people wey dey soji o
Forget this people make dem soji o oh
Your body
You body
Your body dey my head
Diligently wey i dey find my bread
Baby na you dey play for my head
On a daily
Jobadi
Jobadi
Jobadi bebe
I go make you confess Bebe
Me I no dey sleep well
Wey you no dey my bed my baby
Erema slowly o
My erema
She say make we take am slowly o o
Now I dey smoke kpoli o
I\'m lonely o
Where you dey my baby
Erema mad o
Erema my rhythm and blues
My Bayelsa queen
They gat no clue what we\'ve been through
My lady
Girl na you go born my baby o
Me and you sef go marry o
Forget this people wey dey soji o
Forget this people make dem soji o
Girl na you go born my baby o
Me and you sef go marry o
Forget this people wey dey soji o
Forget this people make dem soji o oh
Ya ya
Son of Angola la
Ijaw Finest bobo
Uh wo wo
Akus on the beat o
Yea yea yeah
Written by: AKEME JASPER