Lirik

Kilo kilo? It's Kel P vibes Jeun soke o, dem go dey jeun soke o All my people dem go jeun soke o Boss man, e go jeun soke o When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, dem go shake their body Dem go shake their body Oluwa Burna, mo gbona feli, say mo gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi O di woronpoto, ah, ye! Dem say I dey craze, I no normal But I dey spray you the money, onyeoma You suppose to know say me no be newcomer So my baby, make you no go dull am (No go dull am) When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, dem go shake their body Dem go shake their body Oluwa Burna, mo gbona feli, say mo gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni As I dey sing, dem feel the bass Make all the people jump around Make you dey listen well because I no fit shout (I no fit shout) No joking around (Ezioku), listen make I tell you What it's all about (Gbekelebe) I no fit tell you as water enter coconut You sit down inside bus, you say you be boss , oya looku looku daadada Looku looku daadada See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki n lo sele papapa? Oh looku, looku looku daadada Looku looku daadada See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki n lo sele papapa oh? When the gbedu dey enter body (yeye), enter body (Yeye) All the girl, dem go shake their body (Yeye) Dem go shake their body (Yeye) Oluwa Burna mo gbona feli (Gbona oh, mo gbona oh) Mo Gbona feli (Gbona oh, gbona oh) You no get money, you dey call police (eh-eh-eh) Me I dey laugh you gan ni Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi (Mo Gbona feli) O di woronpoto, ah, ye! Gbona feli
Writer(s): Elvis Nwogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out