Lirik

(Ob', Obah) (Rock) Wetin be your P tonight? I dey Yankee tonight Make I play with your P tonight Na me and you tonight I'm so angry tonight Make me happy tonight If you smoke baki tonight Then, I go give you backi tonight, yeah Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae Don't know if you feel it too, bae-bae Shey make we dey move, bae-bae? E choke on me o- for days Inú mi dun, bae-bae How you go say I no miss you, bae-bae? Shey make we dey move, bae-bae? Ah! Ọgọzini ma gọ Ka maa lara wa, neighbours wọn maa gbọ And I will use a rubber, no nylon Then, I fly you back to Naija by dawn Uh-uh, Ọgọchukwu, no Me, I dey for you and Ọlọrun gbọ Like I rip you commot for nylon I don book appointment for Nicon Wetin be your P tonight? I dey Yankee tonight Make I play with your P tonight Na me and you tonight I'm so angry tonight Make me happy tonight If you smoke baki tonight Then, I go give you backi tonight, yeah Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae Don't know if you feel it too, bae-bae Shey make we dey move, bae-bae E choke on me o- for days Inu mi dun, bae-bae How you go say I no miss you, bae-bae? Shey make we dey move, bae-bae?
Writer(s): Daniel Benson, Michael Adebayo Olayinka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out