Video Musik
Video Musik
Dari
PERFORMING ARTISTS
Bobby G
Performer
Simplysolo
Saxophone
COMPOSITION & LYRICS
Goddey Ejeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BoyFizzy
Producer
Lirik
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
(Ce son est en feu)
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi
Ask adugbo dem know me
I no de fight anybody
And I no Dey phor for anybody
(Yeh yeh)
Market wey you no fit buy
My brother no Dey price
You know say all shoe get hein size
And all market get hein price
I no be burna
I be Odogwu
Oju la ri
Ore o denu
See more, say less
I no be mumu
(See more, say less, i no be mumu)
I no be burna
I be Odogwu
Oju la ri
Ore o denu
See more, say less
I no be mumu
(See more, say less, i no be mumu)
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Make blessings just Dey come my way
I don’t care about what they say
Make I just Dey pass ewe
Make I no go pass away
Dem be tryna put me inna dungeon
But oluwa give me freedom
I say no be fight me I find come
Oti lor sha
Bygone is bygone
I no be burna
I be Odogwu
Oju la ri
Ore o denu
See more, say less
I no be mumu
(See more, say less, i no be mumu)
I no be burna
I be Odogwu
Oju la ri
Ore o denu
See more, say less
I no be mumu
(See more, say less, i no be mumu)
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
Odogwu ni mi o eee o
(Ce son est en feu)
Written by: Goddey Ejeh