Dari

PERFORMING ARTISTS
Nwafrika
Nwafrika
Performer
Babby
Babby
Performer
SYB
SYB
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Cosmos Chima
Cosmos Chima
Songwriter
Tobi Ayodeji
Tobi Ayodeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lagosigboboy
Lagosigboboy
Producer
TorchMix
TorchMix
Mixing Engineer
DaddyPee
DaddyPee
Recording Engineer

Lirik

I like boobs, I like kush
I like sleep on a very high hips
I feel good when I meet fine babe
But this Kele de give me the roadside feel
I no go lie she de wyne my nipple
The way wey I take de coloby de mad some people
And e de pain like you chuck me niddle
Cos na this babe I bin plan to go show my people (why she de wyne my nipple)
You say you love me but you fall my hand
I want to love you from beginning to the end
My friend dey warn me but I no Dey hear
Until I see myself I don regret
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go oh oh
To marry her na a kind of labour
Na this girl bin wan make me go fight my neighbour
We never start I don cast for neighbourhood
The way she take de bill me de burst my logo
Omo She sabi all the new location
And if I complain she change formation
Steady lies if I talk she report for station
If I move on I go need donation
Omo she carry boobs she carry gidim
And for her backside na that one be the rythm
Na why she use am dribble me like pigeon
Na she wey bin de make me de freestyle the season
But one thing must kill a man
Nwa na ekogodimu when she don de wine
Na why I leave her de cross the line
I press rewind and
I Carry Bible cast and bind I gats rebrand
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go oh oh
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go
E pain me die oh oh Baby no be so oh
You don break my heart oo I gats let you go oh oh
Written by: Cosmos Chima, Tobi Ayodeji
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...