Video Musik
Video Musik
Dari
PERFORMING ARTISTS
BadmanTeey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Timothy
Songwriter
Lirik
Wow wow Ooo wow
Fayawa
(yeah yeah)
Be like my heart don fall in love
Jenemina e no gree me talk
Searching for your videos for TikTok
Na only you when am feeling loss
I don miss you for long, pls follow me talk
I go do anything for love
My head dey ping like blackberry wey dey find service
See wetin this love don cos
Na you dey make e man wan dey kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
Na you dey make e man wan de kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
All this times wey I tell you, say me I want you
Baby I no joke
The distance wey you give me, no be for COVID but me I no judge
All the things wey we do back then When it's cold outside
Touching your G spot
Go down poto poto
That thing hitting hard softly take away my soul
Na you de make e man wan de kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
Na you dey make e man wan dey kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
Baby I want you
Take a part in my life
Make a bad man feel all right girl
Me I want your vibes
This your love girl, Me I can't deny
Na you de make e man wan de kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
Na you dey make e man wan dey kolo kolo (oh aa)
(Kolo kolo oo)
Carry my heart e dey go no do me ojoro (oh aa)
Focusmix
Fayawa
(it's a vibe)
Written by: Patrick Timothy