Dari
COMPOSITION & LYRICS
Israel Segun Adewale
Songwriter
Lirik
So many girls dem be troubling for my matter
Dem talk say me I no be fine boy wan kpe mi ni Omo alata
Omo alata wey girls fit to die about am
The matter plenty gan I no fit lie o enu gan o le so the matter
Say she been Dey think say na me be the Omode back then in the aparteeeee
Say na my place wey she been come she wan Act like sayyyy
Say she been Dey think say na me be the Omode she say make I shalaye Wetin don Sup for yesterday night and no account eh Eh eh
Res judicata
You come bring an later
I no fit Dey follow you cap we don end the Matter
U enter my kaban u waka like kaka
You kan think say I no go do anything like Saka
I no be mufasa I no be your father
I no fit Dey follow you cap we don end the Matter
Na me be the baller na me win the matter
Sinners go continue be sinners
You no fit to win am
You no fit go winners make you win am over
And make you no try any phyna
Make your mental capability make e no go Tell you to feel am at all
And if you no try any phyna
Make you just Dey carry your own senorita Ride am for your beamer
Na so the matter e wan Dey carry crowd for back
I Dey follow you Dey talk you carry gun for hand
Who be your father u wan Dey use me run through corners
When no be say na me and you Dey follow drag matter
Omo alata but me still be the only burna
So many girls dem wan Dey talk dem want to spoil the boy
Wetin Dey shele I no fit hear the crowd for now
And if you listen you go follow me Dey count the dollar
Say she been Dey think say na me be the Omode back then in the aparteeeee
Say na my place wey she been come she wan Act like sayyyy
Say she been Dey think say na me be the Omode she say make I shalaye Wetin don Sup for yesterday night and no account eh Eh eh
Res judicata
You come bring an later
I no fit Dey follow you cap we don end the Matter
U enter my kaban u waka like kaka
You kan think say I no go do anything like Saka
I no be mufasa I no be your father
I no fit Dey follow you cap we don end the Matter
Na me be the baller na me win the matter
Written by: Israel Segun Adewale