Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
TOSAN
TOSAN
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ukaji chimobi damian
ukaji chimobi damian
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Princeton Beatz
Princeton Beatz
Producer

Lirik

Pull up in a Forgie coup it was half past three (3)
Hmmmmmm
Yeah yeah
Champion
Nacho
Pull up in a forgie coup it was half past three (3)
Then I see ekelebe, I say make I change route o
No be say i hole go wetin go wetin go to make me to regret o
Dem say give what is Caesar ,me I no fit fidget o
I dey with my guy for shitta, e dey pam plenty dollar
Next thing we see, plenty lighter
E don be another barrack
Officer I be big boy o, ah dey show love o
(bad boy show love)
But if you check all my papers, me ah no go show love o
(don’t do like that)
Na so officer dey cap me say , ah go hold drugs o (igboo)
Next thing, I see de men, de men just dey cuck gun o
(kra kra kra kra)
So I (zoom)
Break de law, break de law
Break de law , break de law
So I break de law, break de law
I break de law, break de law
Me I no dey commentate, I compensate, and concentrate
Steady steady on my lane, like omah lay, I’m on my way
Money don dey long o, ah say me I no look for trouble
Me I do my music every day I’m balling, Agatha I’m calling
Officer I be big boy o, ah dey show love o
(bad boy show love)
But if you check all my papers, me i no go show love o
Na so officer dey cap me say , ah go hold drugs o
Next thing i see, de men, the men just dey cuck gun o
Kra kra kra kra)
So I (zoom)
Break de law, break de law
Break de law , break de law
So I break de law, break de law
Break de law, break de law
Written by: ukaji chimobi damian
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...