album cover
Fire
29.359
Afrobeats
Fire dirilis pada 26 Juni 2024 oleh Dvpper Digital sebagai bagian dari album Hat-Trick - EP
album cover
Paling Populer
7 Hari yang Lalu
01:00 - 01:05
Fire paling sering ditemukan sekitar 1 menit ke dalam lagu selama minggu lalu.
00:00
00:05
00:15
00:20
00:35
00:40
00:50
01:00
01:05
01:35
01:45
02:00
00:00
02:18

Dari

PERFORMING ARTISTS
Muyeez
Muyeez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
PS10
PS10
Songwriter
Moshood Olanrewaju Abiodun
Moshood Olanrewaju Abiodun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ps10beats
Ps10beats
Producer

Lirik

Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy, I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessings no go comot
And like this me, I no fit dull
(Fire) oh fire
(Fire, bring the fire)
Fire (fire), oh, fire
(Fire, bring the fire)
Whoa-oh, oh ah (fire)
(Fire, bring the fire)
(Fire) fire
(Fire, bring the fire)
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible, omo, me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front, my guy
'Cause I know if I get the fire
Na my own, na my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire)
I know where I come from
That's why the boy no dey gazo
Out for the money, me I stubborn
Give me my money, osiso 'cause I get
(Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Koba
Written by: Moshood olanrewaju abdulmuiz, PS10
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...