album cover

Koni

4Music2024
album cover
Koni dirilis pada 18 Juli 2024 oleh Dvpper Digital sebagai bagian dari album Attention
Dirilis18 Juli 2024
LabelDvpper Digital
BahasaEnglish
BPM
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Video Musik

Video Musik

Lirik

All this while I don dey falling for you
I nobi know say you be player
All the time way I spend baby girl
You underate am
Everyday I just dey cry Seka your love baby girl
Shey you dey see am
But as a man, me I get
to shock am
Hook
This kinda love way I get say koni no dey
Make you show me too say koni no dey
This kinda love way me get say koni no dey
Make you show me too say koni no dey
Chorus
Mon bébé tu me fends le cœur
tu me fends le cœur mon bébé
Ma Chéri tu me fends le cœur
tu me fends le cœur mon bébé
Verse2
Why e be say na you dey bang for my brain
Why e be say na me I want dey run your race
Carry your matter for my head I no go rest baby
Right now you don dey misbehave so make you change
Me sef I don dey really try to cure your case
This kinda life way you dey live my sister change eh heh ei heh
I don dey mad ohhh
For this love I don dey mad ohh
Why e be say when we get our problems
You dey leave with no evidence (2x)
Back to hook and Chorus
This kinda love way I get say koni no dey
Make you show me too say koni no dey
This kinda love way me get say koni no dey
Make you show me too say koni no dey
Mon bébé tu me fends le cœur
tu me fends le cœur mon bébé
Ma Chéri tu me fends le cœur
tu me fends le cœur mon bébé
Written by: EGBE KONRAD

Footer Shazam

Pilih bahasa:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ikuti Kami

Loading...