Dari

COMPOSITION & LYRICS
Olalere Joshua David
Olalere Joshua David
Songwriter

Lirik

[Verse 1]
Wọn ni igi kan o le dagbo ṣe buh imma survive alone I go get to the top
Normal the hustle dey tough
But me sef nah were ọmọ ogo wey come from the slum
I'ma support if there's money is involved
Too much hatred y'all put on the poor
Many gon laugh if I fall
Night till early morning I'm up this is what I've become
If opportunity comes
Broda imma put in a call show some brotherly love
Success story I'll indulge
This is more than Calvary love
Imma give if I got
Competition not involved poverty we fought
Respect to the once I could trust
For you imma take a shot
The times I was wrong
You were patient till when we revolved
O ma ji mi ki n wa bomb
Last Backy to burn
Ọmọ iya mi tun pass ẹ accross
Damn anytime problem comes
Together we solve
Ọmọ aunty mi mo fi ẹ si ọkan
I put my faith in the lord buh mo ṣi ma n bu ẹbu sọwọ pẹlu epo abi Lord
Remember mama go chop, aburo go chop, lo jẹ n diju ran maga lọ store
[PreChorus]
Kaluku kaluku
Nah everybody get inn fuck up
Olo mi ma lọ gbe mi sọkan
If no be money get the fuck off
Ọmọ iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My maga de pray make e no ripper
I also de pray make I catchi maga
Two of us are praying to Jah Jehova
Nah which one go be only God know
[Chorus]
Somebody save me
I don't even know where am going from here, Jah save
Ki n lo ṣibi gigun fi b'Eṣu jẹun
But if I want money make I deal with devil
Ain't nobody wey ready to die but na all of us wan go to heaven
[Refrain]
Save me
Somebody save me, somebody save me
Somebody save me
Save
Save me
Somebody save me
Somebody save me, save me
Somebody save me
Hustle yẹn pa mi
Save me, save me
Chai
[Verse 2]
Success at the end
Nobody ringing the bell no break time for here only eat when we get
Many don't know how we felt
Ọṣẹ dudu dey for my shelf jẹ asejẹ lori bed
At times I'll take off my shirts
Pour water for head
Alone I've been facing my fears
Man, if I buy me a jet
I could drop some tears
It's hard to make it out the trench
[Verse 3]
I bearly smile these days I'm looking like bandit
Drugs now becoming addict
Changed my old habit
Pains turned me to a sadist
I think I'm dying
Buh no one cares I've gat this
I've gat this
Won't lie sometimes I panic
Omije loju mi kepe Sati
Gbadura bo jẹ ọṣẹ mo n wẹ yati
Well I need to make it out of the trenches
With my **** we hop in a Bentley
He who snitch for my side ti jẹ blocking
For success all dem genging are hungry
[Verse 4]
Putting in the work
Ebi wa fun ọmọ to n duro de luck
I say fuck you to love
Mama was strong
She just want make her baby boy survive cus popsy nah scum
Get up to work
That woman raised 5 children all alone she got no support
Boku tears drop
Help no dey lo jẹ n bu ẹbu si cup
O tough
I wasn't brought up with love
[Verse 5]
Helper no dey who go save me
Some matter dey sup wey dey pain me
Your maga wey you lock fit dey pay me
Iwọ bill ẹ 200 emi gbe rin
[PreChorus]
Kaluku kaluku
Nah everybody get inn fuck up
Olo mi ma lọ gbe mi sọkan
If no be money get the fuck off
Ọmọ iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My maga de pray make e no ripper
I also de pray make I catchi maga
Two of us are praying to Jah Jehova
Nah which one go be only God know
[Chorus]
Somebody save me
I don't even know where am going from here, Jah save
Ki n lo ṣibi gigun fi b'Eṣu jẹun
But if I want money make I deal with devil
Ain't nobody wey ready to die but na all of us wan go to heaven
[Outro]
Somebody save, somebody save me
Written by: Olalere Joshua David
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...