Dari
PERFORMING ARTISTS
DJ IPOH
Performer
COMPOSITION & LYRICS
EKEANYA CHIDIEBERE
Songwriter
Nensoba Danjuma Ketkukah
Songwriter
shedrack james
Songwriter
Thankgod Godiya Bulus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nedkets
Producer
Lirik
DJ IPOH
(Chorus)
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
Verse 1;
Incase if you see me on the road side
If I waka pass I no greet for the road side
Abeg no vex
I no dey even see today like the way I dey see tomorrow
So many things dey for my head
Na only me know wetin I dey face
So many things wey dey bother man
Especially no one to run to dey bother man
And family problems dey bother man
Make somebody pray for me before I run mad
Chorus
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
Verse 2:
No dey think I forget you
Na money I dey chase no dey rush me
God\'s time Mama tell me to believe
follow me on my handles
Turn on the light no be candle
Oh my helper call my number
Me I dey online
Make I prosper
Call my number
Chorus
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
If na money, I be chaser
I de forget, shami Desa
I No dey rush like pasta
No shaking Attah my helper
outro
I be chaser I be chaser
I be chaser I be chaser
Written by: EKEANYA CHIDIEBERE, Nensoba Danjuma Ketkukah, Thankgod Godiya Bulus, shedrack james