Dari
PERFORMING ARTISTS
Zebz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nweke Sabastine Chidubem
Songwriter
Victor Akpomon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zebz
Producer
Lirik
I no like wahala
I just want
Some dollars
I nor craze
I normal
But these days
I wan mad!
This money
E go come like yakata
Badbelle
E go mad dem, dia fada
I no dey gbadu their Pattern
Show love but dem tear my agbada
Haba
Get goonz for Maitama
Since dem come dis world dem nor know sapa
I get men for Pitakwa wey get rabba
Yakpa pass container for apapa
Sip my Kunu
Nobody bunu
Blow with rap dem go call am Juju
Disembark any man wey Zuzu
Secure the bag and leave spag for buju
Them say barz u too do
Barz too coal like trans ekulu
Dey there dey mumu
Who else dey drop real poo poo?
So many don’t love me
So many gon judge me
Some call me a zombie
Am just tryna get money
Oh devil get behind me
I’m praying for my life
You know I’m trying get the bag
Money on my mind
As I dey baff with blood of Jesus
Devil no go see us
Motor no go hit us
Satan no go feed us
As I dey baff with blood of Jesus
Devil no go see us
Motor no go hit us
Satan no go feed us
Been a long time man been hustling
Spitting fire and Gasoline
U know me I have gotta win
Real OG supply ya demands
Been a long time man been hustling
Spitting fire and Gasoline
U know me I have gotta win
Real OG supply ya demands
Oh devil get behind me
I’m praying for my life
You know I’m trying get the bag
Money on my mind
Ah! I no like wahala
I just want some dollars
I no craze , I normal
But these days I won mad o
Ah!
Written by: Nweke Sabastine Chidubem, Victor Akpomon