album cover
Time
71.010
Afro-Beat
Time dirilis pada 18 Oktober 2024 oleh 99DRMZ sebagai bagian dari album Time - Single
album cover
Paling Populer
7 Hari yang Lalu
00:25 - 00:30
Time paling sering ditemukan sekitar 25 detik ke dalam lagu selama minggu lalu.
00:00
00:10
00:25
00:30
00:45
01:00
01:05
01:10
01:40
02:10
02:20
02:35
00:00
02:49

Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Kxyyz
Kxyyz
Programming
Patomant
Patomant
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Songwriter
Patrick Adoroh
Patrick Adoroh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kxyyz
Kxyyz
Producer

Lirik

[Chorus]
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am, eh
I dey one side dey pray
I dey work
E go sure
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
[Verse 1]
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter, scatter, scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double double e go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
[Chorus]
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am, eh
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
[Verse 2]
This world we dey so
E too plenty with them haters
Them wan try kill my soul
But Badman stand him own ground
Nothing wey them go fit do me
Nothing wey them go fit use totori my ginger
Anyhow wey them dey move me
No get how them wan spoil my voltage
Ororo for my head
Cannot be your groundnut oil
When the blessings dey come
E dey shake people leg for here
Brother man no know my pain
Na Jah panadol my pain
So tell me why you dey complain
For my matter
Just park and gbaskelebe
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter, scatter, scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double double e go enter
The minute wey e enter
We gats ball out, oh
[Chorus]
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am, eh
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
Written by: Ikechukwu Anthonio Kingsley, Patrick Adoroh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...