Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Certified Bad Guyz
Certified Bad Guyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Omaremi Faleyimu
Omaremi Faleyimu
Lyrics
Odosa Obasohan
Odosa Obasohan
Lyrics
Ifeoluwa Bola-Sadipe
Ifeoluwa Bola-Sadipe
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Omaremi Faleyimu
Omaremi Faleyimu
Producer

Lirik

I'm Certified
No dey form holy (No dey form holy)
Better move slowly (Better move slowly)
Una too dey form for the matter, that one na story (Story, Story)
I dey ball 24 be like say na Kobe (Kobe, Kobe)
They judging me for rolling up and smoking up my kpoli
But you sef no holy (No holy)
Ay, ay
You sef no holy (No holy)
Ay ay ay ay ay ay ay ay
No dey try hold me (No troll me)
Ay ay ay ay ay
No dey form
No dey form
No dey form
No dey form
No dey form holy
Ifeoma
Ope lope True caller
As they trying to find me
I remain in the corner (On my own)
They say I too wicked
They say I too wicked oh
As if na only peace
As If na only peace them sabi
I get solid mind
You no fit shake me
All your bull shit cannot phase me
Whatever you do cannot break me
Una dey chase the bag the bag dey chase me
I be main character for this game
Una wey dey talk dey try to shame me
All your gyal dem dance to my tune on a daily
Dem go bend their yansh for the Bentley
Following all the signs no go fit face Sapa
Their papa e fit no be profit I japa
They no fit stop me now
Me I stay prominent
Back it with confidence
E Dey pain them
Cuz they see evidence
Don't act like you know me
Even if you blow me (show me)
You on timing just like a roley
Tell me am I safe with you like a goalie
I wanna know if this gon be that
Is everything you speak gon be facts
Talk is cheap I don't believe in that
Bring receipts and I'll see about that
Give them the vibe
And I give them the flow
And they feeling the flow
And they know it so
Killing the show
Yeah we killing the show
CBG and you know we killing the show now (I'm Certified)
Them they hate on us hmmmmm nuh nuh
They no fit catch up hmmmm nuh nuh
No dey form holy (No dey form holy)
Better move slowly (Better move slowly)
Una too dey form for the matter, that one na story (Story, Story Gan)
I dey ball 24 be like say na Kobe (Kobe, Kobe Gan)
They judging me for rolling up and smoking up my kpoli
But you sef no holy (No holy)
Ay, ay
You sef no holy (No holy)
Ay ay ay ay ay ay ay ay
No dey try hold me (No troll me)
Ay ay ay ay ay
No dey form
No dey form
No dey form
No dey form
No dey form holy
Written by: Ifeoluwa Bola-Sadipe, Odosa Obasohan, Omaremi Faleyimu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...