Dari
PERFORMING ARTISTS
R.B.D.
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
RBD GH
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dab Beatz
Producer
Lirik
[Verse 1]
Always been a sucker for rhymes
Ever since I dey waka for Knight plus Tipdrill
Them sign me for Killville as I discover the mic
**** suffer for my hands inside
They calling me Frankenstein
'Cause chale then I be monster (Cover your eyes)
[Verse 2]
I dey fit remember the way then them dey fear my name sef
All them **** who gatekept
Was considered the game's guest
I dey rappers thema head wey I never dey pay rent
Is you looking for safe bets?
I'm a genius, say less
If my clique start dey face threats
Who be Dopeyard? I go make thema brain stress!
If you battle me, you pray first, pay debts
Wait until you take steps to make a will
And when you come, it's like lame sex
'Cause your juice go fit spill in eight secs (Pause!)
Form one boy. New but prolly sick (Sick sick)
I dey force? Yeah!
Who the bomb? Me!
It's a horror flick and they know that Rude a zombie
**** dey call me Adam Weishaupt Illuminati (Six six six)
Cause I dey claim souls (Claim souls)
You dey rap sekof money nah we no get the same goals (Same goals)
It's why I insult ya
This art, I dey see am like sculpture
I for mold am fine for the culture
All them other **** is vultures
[Verse 3]
Bitch I'm a threat, I'm an animal
I'm the effect of a cannonball
Y'all better carefully tread, I'm a cannibal
Hannibal Lecter on Adderall Adderall, adderall
Man, I add 'em all up then I fucking go at 'em all
Bitch I'm a threat, I'm an animal
Carefully tread, I'm a cannibal I'm finna let 'em know
[Chorus]
Rude! Rude!
Rude! Rude!
Rude! Rude!
Rude!
Rude is an animal
Rude! Rude!
Rude! Rude!
Rude! Rude!
Rude!
Rude is an animal
[Verse 4]
So yeah chale rap no be easy
Nti bɔ wo nsa mu ma me cause I dey force waa
Please be understanding enough
'Cause what I dey come talk e go fit make you conf paa
Me I start then I dey bore squad
Wey then my rap dey toss pass
'Cause I was booed off stage in Adisco
Then my brain suffered a complex tumor
Now I'm just super man, nobody go fit be Lex Luthor
Yeah make you never try vex Rude the king of the game
I rap till I can't breathe
No heir (air) to the throne
If you figure say you go fit be the next ruler
Dream on chale, I'm Fred Krueger
Fred Cooper, wey I dey come steady (study) you
So in other words you're history
But say me I be the best future for GH rap
And till my body go stink, e come bars aa
Chale I'm rich man ah but still no links?
Shit, man
That be why **** dey want step my top?
Chale make you no try sekof you go fit sink I'm quicksand
Make the hate drag on
My endgame be the throne
You go feel some fire when the king's landing
'Cause I write too much heat
Every word so bright that you do not see it
Make I beg Chris make he do some beat gimme
You go trust me cause I'm too complete right?
Who the fuck is tryna make a fool of me?
Why you dey figure king? I go tuu your seat
Sekof me then failure we check like veggies and chicken
Yeah chale we just do not meet (meat)
[Outro]
We grew up with you, we saw the journey
From Adisco to now, bro
So we actually dey appreciate you better than the way others dey appreciate you
You understand?
Because we’ve seen the journey
Like majority, like ninety-five percent of the journey
You understand?
Written by: RBD GH