Dari
Lirik
Na you be the one wey I dey look for morning
We go dey together till the end of time
No matter wetin come up
Me and you go stay strong
Our love no go scatter
You're the jack to my rose
Obi m o
The jack to my rose
The jack to my rose
The jack to my rose, yeah
See I hate love movies but we don act one
Maybe I'm lucky how we're together as one
Here's my shoulder and my body, baby you can lie on
I can be your Samson, murder every lion
I nee anya n'enu, that's our love in the air
Breathe in, breathe out, kulutu ume ndu
Your friends can talk, but baby I don't care
Cos abum abacha, ginwa bu the mmili ngu
I know that God must love me cos He sent you to me
And since you came to me, my life has been so free
Itopolum n'agbu kam abuzi Django
You make my heart to dance, I mean to tango
I na agbam ala ka I na agbam egbe
Ginwa makasili n'umu chinekenna kele eke
Na you full my head like okpoisioringo
For your sake I give thanks to God, osingo osingo
Baby m o, mu na gi ga ebi
No matter how e take be
Me and you go stand tall
Even when they want make we fall down
See, our love e no go sink low, nooo!
You're the jack to my rose
Baby moo
You're the jack to my rose
The jack to my rose
The jack to my rose
Obimoo
You're the jack to my rose
The jack to my rose
The jack to my rose, yeah
And when the haters come around and their diss appear
Cupid go carry us away, we go disappear
We go disappear, them no go us see us there
And back in your arms baby girl, I go reappear
Sometimes anyi na enwe nsogbu, anyi agba war
But anyi gbachakwa war, baby anyi apia pause
Me and you, we don gum pass aradite
Na you full my blood like malaria parasite
Only chinekenna fit tear us apart
Umunwa everywhere but na you get my heart
You no like men wey dey smoke? I no dey smoke at all
You no like men wey dey drink? I only drink small
I na agbam ala ka I na agbam egbe
Ginwa makasili n'umu chinekenna kele eke
Na you full my head like okpoisioringo
For your sake I give thanks to God, osingo osingo
Baby m o, mu na gi ga ebi
No matter how e take be
Me and you go stand tall
Even when they want make we fall down
See, our love e no go sink low, nooo!
You're the jack to my rose
Baby moo
You're the jack to my rose
The jack to my rose
The jack to my rose
Obimoo
You're the jack to my rose
The jack to my rose
The jack to my rose, yeah
Muna gi ga ebi eh
Muna gi ga ebi ehh
You're my Jack
Eh baby kee way
Celia
Eh baby bia, bia welu kiss
On the microphone
Eh
Eh
Ngwa bia, bia nso
Bia
Hehehehe