Dari

PERFORMING ARTISTS
Godboy
Godboy
Music Director
Shugavybz
Shugavybz
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Dickson Uchechukwu Anyaegbu
Dickson Uchechukwu Anyaegbu
Composer
EMMANUEL GODWIN IFEANYI
EMMANUEL GODWIN IFEANYI
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Shugavybz
Shugavybz
Producer

Lirik

Straight up my suit and tie
Everyday is a work and grind
No one can see me cry
Only my God wey wipe my eyes
After the rain sunshine
Nah why me I patient pass ozokwuor
Life e no easy like one plus one
Everything clear now wey man don grow
If you like bench me 90 min
I still go ball
Power wey pass power
no be my power but e Dey my front
I begin Dey move forward ever
And I no go stop
E no be my fault
Success e Dey my blood
I dey shine light of the world
who no know go know
Light of the world
Who no go know
E No be candle
E no be candle
Who no know go know
Light of the world
E no be candle oh
Temporary difficulties man Dey face
E don come to an end
Allow me to enjoy wetin I get
Feeling like superstar
You know that is what I am
Nobody can change it
It is what it is
If you like bench me 90 min
I still go ball
Power wey pass power
no be my power but e Dey my front
I begin Dey move forward ever
And I no go stop
E no be my fault
Success e Dey my blood
 
I dey shine light of the world
who no know go know
Light of the world
Who no go know
E No be candle
E no be candle
Who no know go know
Light of the world
E no be candle oh
Written by: Dickson Uchechukwu Anyaegbu, EMMANUEL GODWIN IFEANYI
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...