Dari

PERFORMING ARTISTS
Frank Joe Enyianwa
Frank Joe Enyianwa
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Frank Joe Enyianwa
Frank Joe Enyianwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dagobeatz
Dagobeatz
Executive Producer

Lirik

Chase chase chase chase chase chase chase
Call me money chaser chaser chaser chaser chaser chaser
I'm looking for the paper na where the money dey
If I no show love them go sey the boy is fake
But them no fit talk wetin the boy e Dey face
When I loose my mum omo e scatter my head

From port harcourt to Lagos tell me where money dey
But them no fit talk wetin the boy e dey face

I'm looking for the paper paper paper
Call me money chaser chaser chaser
But them no fit talk wetin the boy e dey face
When I loose my mum omo e scatter my head
Money money money on my mind my ****
Oh my **** money money money on my mind my ****
Money money money on my mind my ****
Money money money on my mind my ****
(chucky P)
With tha champagne popping I'm still hoping
We go dey okay man them jump on some white benz
So when I pull up with the gang them rrrum pum pum
Bounce on the floor guys on the road
Hennessy dey no Kolos so make we no kolo
Some people go dey like joke with you na them wey go still hate on you
Hola hola hello nigha I dey holiday
Take your nonsense no rub am for my face
When you make it people go dey complain
Fvck your nigg*s up inna my place
I'm looking for the paper na where the money dey
If I no show love them go sey the boy is fake
But them no fit talk wetin the boy e dey face
When I loose my mum omo e scatter my head
I'm looking for the paper na where the money dey
From port harcourt to Lagos tell me where money dey
But them no fit talk wetin the boy e dey face
When I loose my mum omo e scatter my head
I'm looking for the paper paper paper call me money chaser chaser chaser
But them no fit talk wetin the boy e Dey face
When I loose my mum omo e scatter my head
Money money money on my mind my ****
Oh my **** money money money on my mind my ****
Money money money on my mind my ****
Money money money on my mind my ****
Written by: Frank Joe Enyianwa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...