album cover
Answer
31
Afro-Beat
Answer dirilis pada 14 Maret 2025 oleh Roo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent sebagai bagian dari album Answer - Single
album cover
Tanggal Rilis14 Maret 2025
LabelRoo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent
BahasaEnglish
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi
BPM103

Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
RoozyTrills
RoozyTrills
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oyebade Lanre Gabriel
Oyebade Lanre Gabriel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tillion Cai Stagnaro
Tillion Cai Stagnaro
Producer
J Minor
J Minor
Producer

Lirik

And if you don’t go you don’t Know
Carry your load oh
Meet me for road oh
People wey no follow me suffer
Dey for my back
Dem dey stand like olopa
Say when I commot for lungu
I come Lagos I serve pass copper
People wey I show plenty lover ah
Dem conspire to back bite me like cobra
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
Things wey I Dey see for night
Things wey I dey use my eeyes dey visualize
Anything you do when you dey off the light
You go see am when you wake up in the morning time
To
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
I need my peace of mind
So I get so high
Till I reach the sky
I have seen disguise
I have seen real life
 It was all green light
Can’t even deny
This is shi is bigger than
Life
You can’t pay me no fine
I put head in the sky
 Keep it ninety nine ninety nine plus one on a hundred
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
Written by: Oyebade Lanre Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...