Dari
PERFORMING ARTISTS
Jimoh Wayse
Bass Drum
COMPOSITION & LYRICS
Ogaga Jerry Okokowa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jimoh Wayse
Producer
Lirik
(YAAAA!)
Hmm ha
Xìngkǔ de lè tǔ
Luō luō luō luō!
Nǐ hǎo, some people dey talk anyhow
Hmm
No ask me why my ask dey shine now
I just came from China
There's no way I'll leave China
Hehe, ma' spoil their gen
Ahn, ye
(GO!)
Say I, say I be their master
All of them shout "SIFU!"
Going out and coming in, see my God is merciful
People wey sabi pass me for this game, e no reach two
'Cause the game be like card, very soon I must pick two
Shey na me you wan dey whine?
Abi you don dey blind?
Abi you no fear as my water turn to wine?
Your sense we no see
Evidence we no see
They say we manipulate, manipulate your own if e easy
They say me I never blow, my EP nor go blow
(Blow blow) (Blow blow)
They say me I just dey waste money online dey help people
What's the use of my fame? If I nor fit help people?
Who God give complete leg, make he no dey laugh cripple
'Cause e pays to do good, except the person nor good
Abi na bad thing I do, as I decide to do good?
God you hear my prayer, you know my heart and soul
Wey my EP e drop, make e touch dem for soul
Make dem shout "It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee!"
Tell all this boys and girls make dem no joke with me!
My flows are so tight; I too sabi, the thing is choking me!
It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee!

Greetings everybody
I'm not like everybody
Truth be told, I don't like everybody
It's Koko Pee
Allow, wow, allow
Wai'
It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee
Tell all this boys and girls make dem no joke with me
My flows are so tight; I too sabi, the thing is choking me
It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee
'Cause e pays to do good, except the person nor good
Abi na bad thing I do, as I decide to do good?
God you hear my prayer, you know my heart and soul
Wey my EP e drop make e touch dem for soul
Make dem shout "It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee"
Tell all this boys and girls make dem no joke with me
My flows are so tight; I too sabi, the thing is choking me
It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's Ko, It's KoKo Pee
Written by: Ogaga Jerry Okokowa