Dari

PERFORMING ARTISTS
DennyB
DennyB
Remixer
Dennis Bartholomew
Dennis Bartholomew
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Dennis Abuchi Bartholomew
Dennis Abuchi Bartholomew
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tocciebeat
Tocciebeat
Producer

Lirik

Oh no no no
Obafemi but dem no know
Iye
Wene mighty DennyB
Onye je bute akwuna (n ogbo akwuna oh)
Me i don’t know tomorrow oh (wene mighty DennyB)
This life like a movie keep acting be like osuofia (TV)
Sometimes e go play u like kanu Nwankwor mo okeocha
The way e pain pas be say Oluwa dey bless me for tunubu
Some people dem say na juju
Dem no know say na God Dey do
Dem say I’m making plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
I’m getting plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
Oh hoi nwanne okwa chukwu n’eme eze
(OBUMNEME OBUMNEME)
Obumneme obumneme
(OBUMNEME OBUMNEME)
I’m Winning today (na God wey bless me)
I’m counting on billi (dem no fit do am)
Ama flying on pj (Oluwa run am)
Omo make dem no think am (make dem no think am)
I’m pulling on a lambo (na God wey bless me)
I dey scatter Chicago (dem no fit do am)
Dem are taking me photo (Oluwa run am)
Make dem no think am (make dem no think am)
Now when dem see me for road (ha n’akpo mu onye mme mme)
When I enter the show (ha n’akpo mu onye mme mme)
From ph lasgidi America to London (ha n’akpo mu onye mme mme)
Oh no no no onye mme mme oh (ha n’akpo mu onye mme mme)
Dem say I’m making plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
I’m getting plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
Oh hoi nwanne okwa chukwu n’eme eze
(OBUMNEME OBUMNEME)
Obumneme obumneme
(OBUMNEME OBUMNEME)
(Ifulu omenukor)
Obudu onye ma isi ga echi eze
(Omenukor)
Okwa chukwu ma isi ga echi eze eh eh
(Ifulu omenukor)
Ekene kene chineke eh eh kene chim oh
Ekene kene chineke eh
Because obulu maka mmadu
U know I for don peme
If to say man be God
I know say me for don peme nu
Bobo
When u see me spending money
U know say God don sempe
Know say God don sempe
Know say otilo gben gben
Dem say I’m making plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
I’m getting plenty money
(OBUMNEME OBUMNEME)
Oh hoi nwanne okwa chukwu n’eme eze
(OBUMNEME OBUMNEME)
Obumneme obumneme
(OBUMNEME OBUMNEME)
Written by: Dennis Abuchi Bartholomew
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...