album cover
Visitor
394
Music
Visitor dirilis pada 31 Juli 2024 oleh Azuri sebagai bagian dari album Lordeyang - EP
album cover
Tanggal Rilis31 Juli 2024
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi
BPM97

Dari

PERFORMING ARTISTS
Lordeyang
Lordeyang
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kosisochukwu Henry Ibedu
Kosisochukwu Henry Ibedu
Songwriter

Lirik

Inside my brain there's a visitor
Under attack by my old demons
No try to me call me on video call
My phone dey in do not disturb
I Dey for club with kele wey gbonono
Shacking my ogolo
Make I no lieeeeee
Her Overload no Dey heal my soul
Volume go dey higher make you am inside your soul
Volume should be higher make you am inside your soul
Volume in the higher oohh oh ohh oh
Volume should be higher oh make you feel an inside your soul
Pass me lighter
On my kpoli my Amazon
Dem go want to stop me
Allamdulilah I Dey on my ten toes
Nice feeling
That I'm feeling
When I'm on my own
Wiping on the beati like koboko
Wiping on the beati like koboko
Surely
Lordeyang dey bad No worry oh
I no see give up in my calendar
I don Dey answer oh my calling
Surely
Lordeyang dey bad No worry oh
I no see give up in my calendar
I don Dey answer oh my calling
Inside my brain there's a visitor
Under attack by my old demons
No try to me call me on video call
My phone dey in do not disturb
I Dey for club with kele wey gbonono
Shacking my ogolo
Make I no lieeeeee
Her Overload no Dey heal my soul
Inside my brain there's a visitor
Under attack by my old demons
No try to me call me on video call
My phone dey in do not disturb
I Dey for club with kele wey gbonono
Shacking my ogolo
Make I no lieeeeee
Her Overload no Dey heal my soul
Written by: Kosisochukwu Henry Ibedu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...