album cover
Dark Side
album cover
Dark Side dirilis pada 7 September 2023 oleh Orange Family sebagai bagian dari album Perilous Pack
7 September 2023
LabelOrange Family
BahasaEnglish
BPM168
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Lirik

Call me Asound
Limwa limwa
Spiritual limwa
Me I don see reyni vexi leave my pops land
My mama Dey vexi Asound why you leave house
Akada no Favour since when I Dey class
I Dey struggle to get A but na F sharps
Suzanny come leave me when I needy her pass
After 4 years wey I finish school I still Dey write maths
When you think of me kneel pray for me
I can't find my way back home
Mama yeyyyy Make I no fail
Mama yeyyyy
Amen
Mama yeyyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
E get many many times wey me I wan cry o
Wey me I wan cry o
Water plenty my eyes o ahh
My sister steady she Dey gas me I swear na she be my life soda
If I need the stamina na ani steady be pillar
Plenty plenty times wey I wan shayo make e be over
but my heart strong bobby lashley know say Asound na soldier
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
Many many fit know
Nobody fit know , wetin I pass tru ah
Many many fit know , nobody fit know , wetin I pass tru ahh
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
Mama yeyyy make I no fail
Mama yeyyy
Amen
When I go blow now
Limwa
Written by: Aaron Nenliah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...