album cover
Congratulations
18.470
Music
Congratulations dirilis pada 24 Juli 2025 oleh Jones Worldwide sebagai bagian dari album Congratulations - Single
album cover
Paling Populer
7 Hari yang Lalu
00:00 - 00:05
Congratulations paling sering ditemukan dalam beberapa detik pertama dari lagu selama minggu lalu.
00:00
00:45
01:20
01:25
01:35
02:00
02:05
00:00
02:10

Dari

PERFORMING ARTISTS
Kel P
Kel P
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Peter Udoma
Peter Udoma
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
KDaGreat
KDaGreat
Producer

Lirik

[Intro]
Turn it up, Turn it Up
Smash it up
[Verse 1]
I know say I no dey smoke igbo
But me I get craze pass you
See sometimes I dey try compose
My **** don't get it confused
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal, no contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win, now it's congratulations (Ehn ehn)
[Chorus]
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I'm on my way up
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na
[Verse 2]
Kilode kilode
I don dey fuck up una, head
I see no reason to com -pare
I give them too much is un -fair
Hmmm ogbeni, wo mi na
I do my job and nothing less, for your information
Me I no like wahala
Follow me talk, follow me talk
Hey Sisi Caro where you come from?
Like your figure 8
This your figure 8
Make I sample you, make I initiate you
After i initiate you, you must cooperate
Make we no waste time
Just dey migrate, straight to my place
Make we celebrate
[Chorus]
They no believe I go win
Now it’s congratulations (Ehn ehn)
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I'm on my way up
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na
[Outro]
I know say I no dey smoke igbo
But me I get crazy pass you
See sometimes I dey try compose
My **** don't get it confused
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal, no contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win, now it's congratulations!!!
Written by: Peter Udoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...