Lirik

I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey suffer I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill Dey make my pikin? dey suffer You dey make poor man dey suffer head, suffer head While the rich man dey (??) You never tell me say you no know wetin you dey do me You never tell me say you no know wetin you dey do me Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Yeah, Yeah I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey swet soo I see they make me dey swet soo I see they make me dey suffer I see they make me dey suffe You never tell me say you no know wetin you dey do me (2x) You dey rape my heart You dey rape my heart You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Hey You dat take You dey rape my heart You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power Vagabond in power You dey rape my heart ( You dey rape my heart Take, take, take, take my soul away No, no, no, no, no, no... eyes No, no, no, no, no, no for broken promises your lies your lies your lies your lies your misleading your misleading your misleading hey hey
Writer(s): Tor Erik Hermansen, William Frederick Kennard, Saul Gregory Milton, Aubrey Drake Graham, Patrick Junior Chukwuemka Okogwu, Nneka-lucia Egbuna, Mikkel Eriksen, Renee Wisdom Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out