album cover
MENU
album cover
MENU dirilis pada 17 Juli 2026 oleh AfriiMusic sebagai bagian dari album MENU - Single
17 Juli 2026
LabelAfriiMusic
BahasaEnglish
BPM123
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Video Musik

Video Musik

Lirik

I for dey follow follow you my Bebe
You know you driving me crazy
I dey mikirimo mikirimo oh my Bebe
Me I no care if your papa na commando say me i go dede
Eih me i go dede eiih!!
My medusa
I be bulldozer
Make I drive your jangilova
Casanova Buy you designer
Girl your love e dey medecinal (pon pon pon pon pon)
I dey your area any kilometer
For you my lololo, my lololo, my loo oo
For you my lololo,
Check and balance
For you my lololo,
Fly you to Bahamas
For you my lololo,
Abi California
For you my lololo,
Make we Dey check am check am check am check am!!!
‎I dey on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
She dey on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
She say phemi phemi phemi ma pami na
‎Kiss on her neck and she drip like water
‎Angelina
‎She Sabi na
‎But na you wey wan chop for dinner
‎Ja ja ma lo le mi ni
‎Califonia
‎Fine fine girl
‎Omo tan so
‎Body soft like samosa
‎Fire down eyan bazuka
‎Pa pawon
‎Bend her body
‎Bi ti python
‎Say she wan play with my weapon
‎I tell my baby say make she ride on
‎Kele ride on
‎Anything wey you want my baby
‎Casami or is it henny
Diamonds rings and pretty necklaces
For you my lololo
check and balance (for you my lololo)
beach house in savannah
(for you my lololo)
abi califonia (for you my lololo)
pounds and dollars no be Kaba pho pho (for you my lololo)
‎I dey on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
She dey on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
‎I dey on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
on her menu
She dey on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
on my menu
Ja ja ja ma lo le mi ni
‎Califonia
‎Fine fine girl
‎Omo tan
ja ma lo le mi ni
‎Califonia
lo le mi ni
‎Califo
ja ma lo le mi ni
‎Califonia
‎Fine fine girl
‎Omo tan so
‎Body soft like samosa
‎Fire down eyan bazuka
Written by: ADEBOYE DANIEL OLUWASEUN, OYALEKE OLADIMEJI OLUWAFEMI, Oluwanifemi babarinde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...