album cover
Do More
album cover
Do More dirilis pada 28 September 2026 oleh Mascara Vibez sebagai bagian dari album RISE & GRIND
28 September 2026
LabelMascara Vibez
BahasaEnglish
BPM103
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Lirik

I know say i Sabi
but na money be my problem
But olorun mi ju eda lorrr ibi ma de beee
Doing everything I Sabi cuz this money i must to get
Make best food no be garrii
Nibi bobe won ma dee eee
From Nigeria to Georgia
My own dey my body so i no fit to judge yah
Angel wey dey open blessings door
Shanu mi wola mama
Make me self go far away
Ko seni ta gba raleee
So mio ni le fara we
Ojo nbo maraleee
Is it until i go astray
Is it until leave my way
Don’t wait till I can’t go anymore before you show me way
It’s me vs me
It’s you vs you
It’s them vs them
But I will never surrender
Written by: Lawal Mumeen Blessing
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...