album cover
AUDACITY
album cover
AUDACITY dirilis pada 30 September 2026 oleh Shukubly INC sebagai bagian dari album AUDACITY
30 September 2026
LabelShukubly INC
BahasaEnglish
BPM120
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Lirik

We steady marching forward with no panicking
Taking over, we do it till eternity
Natin nor de for you wey tinap lek manikin
City to city we establishing
Ok
Welcome to land of aw for du
The green whit blue usai man dem de die bifo Dem 1 turn 2
Everybody get beef for chew en norto di kind Ontop rice en stew
But wetin man go do
When a get di appetite for bit more than I can Chew
We steady marching forward with no panicking
Taking over we do it till eternity
Natin nor de for you wey tinap lek manikin
City to city we establishing
2090 Mentality
Look at that tenacity
I stay high no gravity
After God na Audacity
I talk my shit profanity
Blessing to humanity
I'm a legend for eternity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God na Audacity
A get man dem na Eastern
Wey de turn dis thing on
If dem mind na bin muscle
Dem for don beat King Kong
E don tey wan say enough is enough
If you de listen for dance
Then you de get thing wrong
Stand at ease, tey dis tin done
Bo na Freetown we de
You loss if you miss you turn
So all man wan beat the gun
How the government budget get missing funds
Na so the youth dem misinformed
A nor de listen none
We nor de take am bak na so a say
Loss today, we fight another day
A think me name na Nash or LAJ
Cuz how dem tok bot me na so a de
We steady marching forward with no panicking
Taking over, we do it till eternity
Natin nor de for you wey tinap lek manikin
City to city we establishing
2090 Mentality
Look at that tenacity
I stay high no gravity
After God na Audacity
I talk my shit profanity
Blessing to humanity
I'm a legend for eternity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God, Audacity
After God na Audacity
After God na Audacity
Written by: Amudan Koroma, Benjamin Menelik George
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...