album cover

Adaugo (feat. SuazmrH)

13Music2026
album cover
Adaugo (feat. SuazmrH) dirilis pada 4 November 2026 oleh Kelvyngram sebagai bagian dari album Adaugo (feat. SuazmrH) - Single
Dirilis4 November 2026
LabelKelvyngram
BahasaEnglish
BPM122
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Lirik

Oh no no no
Uh wo wo wo ye eh
Uh uh uh uh uh
Tell me what are we
Are we cruising or we lost in the sea
I no Dey float
I stand on my feet
Oh give me love o
Baby set me free
O set me free o
No Dey play me hide and seek
If you no pure Abeg leave
I don show I no retreat
Tell me now make I delete
Girl i love you no deceit
For you I trade my peace
Anything I get for you adaugo
Adaugo
Adaugo
If you no love me tell me make I know
Adaugo
Adaugo
If you no love me tell me make I know
Adaugo
Ada Ada
Nah you o
Nah you I want
Achalu ma Obi di ya
Nne bia mu nso
Neke ne nwa mu na edina
Nah you my launch and dinner
Nne di mma
Asa bu nwa Di mma
Neke ne nwa mu na edina
Body like Coca Cola
Gwa mu Ife m ga emelu gi
Ka Obi di gi mma
Adaugo
Adaugo
If you no love me tell me make I know
Adaugo
Adaugo
If you no love me tell me make I know
Adaugo
Written by: Chiagozie Ekebere

Footer Shazam

Pilih bahasa:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ikuti Kami

Loading...