Lirik

My God you are too much yeh eh eh, Ahn han han. God you are three much Yeh eh eh, ahn han han. Thank God For talent yeh eh eh, ahn han han, Chei Timaya don explode yeh eh Eh, ahn han han, chia eh olotu dan Kpoda yeh eh ah, ahn han han. Gbarakuma Gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh Eh, ahn han han. Apart from music I no see wetin I for do eh . Apart from sing I dey sing, I dey sing, I dey sing, I dey sing. Chai! Apart from music I no see wetin I for do eh. Everybody Rise up (her), everybody rise Up (he), everybody make una mentel Because Timaya dey make una mental E eh. Udunkulu eh, Timaya make You gbangbocha eh. Egberi Papa Gbangbocha eh. Everybody make Una leave me eh. Chai oo. Music Too much for my body eh, chai, I No fit explain am. Well I say, I discover my talent Eh, when I was very very young ye. My mama say na school o, make I flow, Make I become banker ye, dem wan Me to take over my papa wetin e be Ye. Chai! Well I try to dey go school My brother, I no fit ye. Book e no Enter my brain, my brother make E no be by force ye, I decided to Sing, my brother this na true story Eh. Kay Solo my brother abeg make You tell them the story eh, na wen I went to Alaba to go look for one Marketer, na so dem say my music E no follow at all ye. Chai! E no Reach my Lagos, now make dey see Me eh. Every marketer na so them Just dey follow me, now them want To buy me. Everybody dem want to Sell me. I say if not for Danco Music Where I for dey. If not for Wisdom Odogwu where I for dey today. Chai! Dem don dey see me eh, everybody Dey love me eh. Make una just free Me like my brother Terry G. chai! Tjoe na my friend io, ABHU Ventures Na my paddy o. what about Obiano? Everybody na my friend eh. They Want to tie my song, my brother Na chineke me, ye. Well I sing say my name na Timaya, Just because I'm getting higher. Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa People eh. Dem call me their tonyontonyon Soldier eh, eh dem say I dey connected Just like Turaya, e no get wire. My guy, I no get to tire eh. Everybody Just look at me like say I be over Tire. Chai! Make una dey dance Io. Everybody come feel me io. My music e too dey sweet for your Ear, e be like say na juju oh, no Be juju o, na Jehova God day do am Oh. Everybody make we dance and Wine and make you dance to the gbedu Io.
Writer(s): Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out