album cover
1999
8129
Music
1999 è stato pubblicato il 14 novembre 2014 da YBNL NATION come parte dell'album Street OT
album cover
Data di uscita14 novembre 2014
EtichettaYBNL NATION
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM164

Crediti

Testi

[Intro]
I start to dey think like man
But if dey no kill p-man yeh
[Chorus]
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
I start to dey think like man
But if dey no killi p-man
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
[Verse 1]
Ma lowo, ma kọle, ma kọle, ma ralẹ
Ijọ kan lo tan si, ijọ kan lo bẹrẹ
I hustle my music mo ṣa d'Alapẹrẹ
The hustle dey pay now ẹ k'aje ku ikalẹ
My papa dey hustle, my papa dey try
My papa na driver, my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go school
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum people for street dem go say he too rich
I no know wetin my papa want me be
Until the day that I almost lost the G
Dem break door, dem carry gun
Me and my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad but he survive
Thank Lord o
[Chorus]
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
I start to dey think like man
But if dey no kill p-man
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
[Verse 2]
O di dandan mo ma l'aluyọ
B'ọn ti ilẹkun iwaju mo ma gbẹyin yọ
B'ọn ti ilẹkun tẹyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Ṣebi eeyan lo bi Eleganza
Money must be made, yes sir
Blood in my eyes no vex ah, no vex ah
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yọ kẹlẹ mo ma tirogo
Cause I dey para I'm goin local
Wọn ni mo ti fa gbana mo ti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine, yeah
[Chorus]
Let me take you back time
Wetin really ginger the grind
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
I start to dey think like man
But if dey no kill p-man
Ọmọ na 1999
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
[Outro]
I see people dey sympathise
I was traumatised
Na then I realise
It's time to organise myself
Dem dey sympathise
I was traumatised
Na then I realise
T'arm robber fẹ pa daddy mi o
Written by: Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...