Testi

I chop life sotey I need toothpick Ni adugbo mi eh, surulere ni eh Ni bi ti mogbe eh Ti mu suffer gan Ti mo ni mama, ti mo ni papa eh Girls them no send me, ni gbati mo kra Eledumare funmi ni money eh Ti mo wa jaiye eh Now them don dey show, kpelo ju aye Omo me I no dey see them, mo ne wo far away Now I don dey chop (?) Hallelujah eh ah {Pre-Chorus} Bye bye to poverty o Mo jaiye mi properly o I dey travel go oversea o Oluwa cover me o Anytime I show for area O gara, o gara o, o gara Eledumare funmi ni money Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara All my fans wey dey for oversea Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara Scatter the floor when I show for your party Gara o, gara o, Oon gara Story long, the Story long Five star to more grace, the story long Back then, I dey struggle to belong Right now when I show them dey show me love More grace, I thank the Lord Peep wey underrate then, them dey show remorse Ask bara wey dey 'lere, dem dey show me love Nigga man, e no easy o to be boss Bye bye to poverty o Mo jaiye mi properly o I dey travel go oversea o Oluwa cover me o Mo ni Bye bye to poverty o Mo jaiye mi properly o I dey travel go oversea o Oluwa cover me o Anytime I show for area O gara, o gara o, o gara Eledumare funmi ni money Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara All my fans wey dey for oversea Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara Scatter the floor when I show for your party Gara o, gara o, Oon gara Anytime I show for area O gara, o gara o, o gara Eledumare funmi ni money Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara All my fans wey dey for oversea Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara Scatter the floor when I show for your party Gara o, gara o, Oon gara
Writer(s): Abbey Elias Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out