album cover
Think
Hip-Hop/Rap
Think è stato pubblicato il 6 settembre 2018 da MAYNE ENTERTAINMENT come parte dell'album Think - Single
album cover
Data di uscita6 settembre 2018
EtichettaMAYNE ENTERTAINMENT
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM107

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
MaynEvent
MaynEvent
Songwriter

Testi

Girl I like how the thing curve
Say na you I dey think of
Dem dey call this thing love
Take a sip make we drink up
Take a sip make we drink up
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
See I just dey think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Me I just dey think o ahhh
See I dey think o ahhh
They talked of love at first sight I never believed that
Till the day wey I see you
Make a young man dey reason to give birth
To pikin wey resemble you
No bother no other comes close to your border
Kudos to your mother
You slay to slaughter you bad you gutter
Make a bad man stutter.
I dey reason you die if I get in no regretting
You know me I would never live you walahi
Or deceive you walahi
Those hips those thighs got me hypnotized
With your sweet sweet eyes
Yay I dey gbadun your parole
I dey see as e dey roll
E dey bounce e dey roll
E dey count like
17 18 19
17 18 19
E Dey bounce like
17 18 19
17 18 19
Roundabout like
17 18 19
17 18 19
Me dey shout like
17 18 19
17 18 19
Girl I like how the thing curve
Say na you I dey think of
Dem dey call this thing love
Take a sip make we drink up
Take a sip make we drink up
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
See I just dey think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Me I just dey think o ahhh
See I dey think o ahhh
Girl you got my attention
Come make I put your mind at ease
I wanna always bless you
No be only time wey you sneeze
Definition of perfection
You fly other girls dem flee dem flee
Cos dem no fit keep up to the pace
You won the race your waist dey bounce like
17 18 19
17 18 19
E Dey bounce like
17 18 19
17 18 19
Roundabout like
17 18 19
17 18 19
Me dey shout like
17 18 19
17 18 19
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
See I just dey think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Girl you dey make me think o
Thinkoko, thinko, thinko, thinko
Me I just dey think o ahhh
See I dey think o ahhh
Written by: MaynEvent
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...