album cover
My Level
album cover
00:00
00:05
00:35
00:40
00:55
01:00
01:10
01:15
01:20
01:30
01:45
01:55
02:00
02:05
02:10
02:20
02:30
00:00
02:44
Ultimi 7 giorni
My Level è stata scoperta più frequentemente a circa 5 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
My level oh
My level oh
[Verse 1]
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan' worry me
I go show all o' dem tragedy
No be today o, no be today o we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day wey Jesus Christ e go come oo
[Chorus]
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
[Verse 2]
The time I dey waka dey waka yeah
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ dɛka eh
Lonely, lonely story
Buh the time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
[Chorus]
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
[Verse 3]
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan' worry me
I go show all o' dem tragedy
No be today o, no be today o we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day wey Jesus Christ e go come oo
[Chorus]
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...