album cover
Mama
223
World
Mama è stato pubblicato il 10 maggio 2019 da MIMLIFE RECORDS come parte dell'album Mama - Single
album cover
Data di uscita10 maggio 2019
EtichettaMIMLIFE RECORDS
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Prince Dodoo Darlinghton
Prince Dodoo Darlinghton
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NixieOfficivl
NixieOfficivl
Producer

Testi

I no know wetin i do to deserve all this loving
I no know wetin i do to deserve all the care
I no know wetin i do you dey take all the risk for me
I no dey barb why you want to still protect me so
You dey my side when they tell me say i no go make am yea yea yea
You dey my side through all the times wey i mess up oo no no
Na you dey starve yourself so we go get chop oo ye ye
You put yourself on the line just to see me shine
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Everyday you dey pray
You dey on your knees
You dey hustle on these streets
Tell us never accept defeat
Adey your back you bed under bridge
Everyday you dey pray
You dey on your knees
You dey hustle on these streets
Tell us never accept defeat
Adey your back you bed under bridge
If i fail today mama i fall your hand
If them tie me down i go break the bounds
I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
If i fail today mama i fall your hand
If them tie me down i go break the bounds
I no go stop this grind till i wear you crown see me i go see you fly
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Blessings fall for your head oo
Mama we see how you suffer
Money go hit you like thunder
Mama you suffer for we
Written by: Prince Dodoo Darlinghton
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...