Testi

Ooooh ooh Yeah yeah yeah Hmmm Lalala la lalala Lalala la lalalala Lalala la lalala I sabi dey sing with sweet voice My song dey make people dey rejoice My broda sabi how to make noise Stand up comedian na him career of choice My neighbor sabi how to dance (dance) If you watch im performance you must clap your hands (hands) Another one sabi football (wow) We dey tell am say one day you go make us proud God give you something wey dey make you special And many things wey go need your attention So, no hide yourself again Because I know that God has made you a star (A star, a star, a star) Ooh oh oh (A star, a star, a star) Broda believe say eh (A star, a star, a star) Broda believe say you be star (A star, a star, a star) God has made you (A star, a star, a star) Made you a star (A star, a star, a star) Sista believe say you be star If na only to sweep ground you sabi E no mean say na there your life go reach And if you look yourself deep you go see Say you fit open company wey dey clean the streets Bros e no matter wetin you sabi do Another person get the thing wey im sabi too So swallow your pride and get to work Open your ears make you hear wetin my song dey talk God give you something wey dey make you special And na for good no dey use am for evil So no hide yourself again Now that you know that God has made you a star (A star, a star, a star) Aaah aaah ah (A star, a star, a star) you're a star (A star, a star, a star) yeah yeah Broda believe say you be star You're a star (A star, a star, a star) God has made you to be (A star, a star, a star) made you to be a star (A star, a star, a star) sista believe say you be star No let am hard you to believe (A star, a star, a star) Woo wooo (A star, a star, a star) a star (A star, a star, a star) sista believe say you be star I no dey try to be like another person I only try to maximize my own potential Wetin I get no be for competition God give some five some two and to some He gave one Lalala la lalala Lalala la lalalala Whoever you are Know that God has made you a star (A star, a star, a star) oh oh (a star, a star, a star) (A star, a star, a star) broda believe say you be star (A star, a star, a star) whether na hair you sabi do (A star, a star, a star) whether na food you sabi cook (A star, a star, a star) no be for evil na for good (A star, a star, a star) whether na book you sabi write (A star, a star, a star) whether na boxing you dey fight (A star, a star, a star) broda believe say you be star (A star, a star, a star) whether na kpako you know (A star, a star, a star) whether na kettle you for know (A star, a star, a star) sista believe say you be star (A star, a star, a star) (A star, a star, a star) just believe (A star, a star, a star) broda believe say you be star Lalala la lalala Lalala la lalalala Lalala la lalala
Writer(s): Nosa Omoregie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out