album cover

Solomon

1763Afro-Pop2019
album cover
Solomon è stato pubblicato il 15 novembre 2019 da HND come parte dell'album Ojoro
AlbumOjoro
Data di uscita15 novembre 2019
EtichettaHND
LinguaEnglish
BPM106
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

{Intro}
Deeper than you think oh
Shey you know my hope never die ohh
Yeah yeah
{verse1}
Solo na him wise pass, solo na him flex pass ohh
Solo na him sing pass, solo na him ball pass oh
Yeah yeah yeah
I want to live my life just like king Solomon
Make I be like king Solomon
make I dey ball like king Solomon
I want to like my life just like king Solomon
Make I be like king Solomon
Make I dey flex like king Solomon
Solo solo oh
Solo no dey fear nobody
Solo no dey send nobody
Solo dey ball pass anybody
Solo solo oh
Solo no dey fear nobody
Solo no dey send nobody
Solo dey ball pass anybody
Solo na big baller
Solo womanizer
Solo na money spender
Solo mr one corner (one corner yeah) x3
{verse 2}
Bo ti ri ni gba ye Noah
On be nisin yi ohh
Make you analyze am
Make you analyze am gan gan
Bo ti ri ni gba ye Noah
On be nisin yi ohh
Make you modernize am
Make you modernize am
Solo na him bad pass
But solo na him pray pass ohh
Solo na him pray pass
But you no know yeah yeah
Solo na him sin pass
But solo na him God love pass
God love pass ohh
I want to live my life just like king Solomon
Make I be like king Solomon
Make I dey ball like king Solomon
I want to like my life just like king Solomon
Make I be like king Solomon
Make I dey flex like king Solomon
Solo solo oh
Solo no dey fear nobody
Solo no dey send nobody
Solo dey ball pass anybody
Solo solo oh
Solo no dey fear nobody
Solo no dey send nobody
Solo dey ball pass anybody
Solo na big baller
Solo womanizer
Solo na money spender
Solo mr one corner (one corner yeah) x3
{outro}
This song will live forever
Lemme hear you say Amen (AMEN!!!)
Solo yeah
Wizzy free solo
Solo na your guy ohh!
Written by: Demmie Vee, HND

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...