album cover
Dada
album cover
Dada è stato pubblicato il 21 novembre 2019 da Afrobreakers come parte dell'album Dada - Single
Released21 novembre 2019
EtichettaAfrobreakers
LinguaSpagnolo
BPM107
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o

Karikacho, wayo wayo
Handle e dada (Yeba)
O ma gbadun mi gan gan (Gan gan, gan gan o)
Omo ti ba handle e dada (Dada, dada o, dada)
Boya loma do elomi gan gan, (Gan gan, gan gan o, gan gan), yeba
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be
Handle e dada (Yeba)
O ma gbadun mi gan gan (Gan gan, gan gan o, gan gan)
Omo ti ba handle e dada (Dada, dada o)
Boya loma do elomi gan gan, yeba, na so (Gan gan, gan gan o, gan gan)
Omo, shoma ponmile?
Kin ma lo nawo tan, koto so fun mi ni later (Later baby)
And I like the way, but I like your waist
Omo na your most, make me touch it plenty

Just because you fine oh, fine oh
You get the right to waste my time oh, time oh
Omo, I go song for you (Song for you)
I go wait in line for you (Line for you)
If I dey play game
I go pause for you (Pause for you, I go pause for you)

I go pause for you (Pause for you, omo, I go pause for you)
They say, karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be
Handle e dada (Yeba)
O ma gbadun mi gan gan (Gan gan, gan gan o, gan gan)
Ti ba handle e dada
Boya loma do elomi gan gan, yeba, na so (Gan gan, gan gan o, gan gan)
Oluronbi
Oloronbo
E faa ra mo
E paa ra mo
Shey kin shi?
Shi shi shin shin
Shi shi shin shin
Oluronbi
Oloronbo
E faa ra mo
E paa ra mo
Shey kin shi?
Shi shi shin shin
Shi shi shin shin
Just because you fine oh, fine oh
You get the right to waste my time oh, time oh
Omo, I go song for you (Song for you)
I go wait in line for you (Line for you)
If I dey play game
I go pause for you (Pause for you, I go pause for you)
Omo, I go song for you (Song for you)
I go wait in line for you (Line for you)
If I dey play game
I go pause for you (Pause for you, omo, I go pause for you, ayy)
They say, karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be, arangee ni o
Karikacho, wayo wayo, na so dem be
Handle e dada (Yeba)
O ma gbadun mi gan gan (Gan gan, gan gan o, gan gan)
Ti ba handle e dada
Boya loma do elomi gan gan, yeba, na so (Gan gan, gan gan o, gan gan)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...